Translations:Help:Translation/1/gpe

From Wikispecies
Jump to navigation Jump to search

We beg make you note say we dey try keep Wikispecies as language neutral as possible. Howeva Translation extension dey wey dem install for Wikispecies top, wey dem dey welcam you make you help translate de help den guideline pages.